Timaya - 2 Stoopid

Turn it up turn it up turn it up

You say wetin 2stoopid
2stoopid wanasudada 2stoopid
We stoopid hey
Timaya 2stoopid
2stoopid
2stoopid

Who be that guy wey dey yarn anyhow
Girls wey dey form anyhow
Who be that guy wey dey act amateur
Wey dey want to dey come to dey form anyhow

Who be that guy wey dey form anyhow
Guys wey dey pose anyhow
Who be that guy wey dey act amateur
Wey dey want to dey come to dey form premature yeah
Me and my guys we are stand kerele
Popping Champagne lele
We no get type for nobody
Stepping the place the party don craze

2stoopid 2stoopid
2stoopid 2stoopid 2stoopid
2stoopid 2stoopid 2stoopid
All my guys we are 2stoopid
You say wetin 2stoopid
Wanasudada eh 2stoopid
You say Timaya eh master 2stoopid
2stoopid you can't be my vogosa 2stoopid
Leggo

Who be the guy wey dey talk anyhow
Jonze anyhow
Guy wey dey talk anyhow
Wey dey run him mouth cap anyhow
Who be that guy wey dey talk anyhow
Wey dey Jonze anyhow
Wey dey run up him mouth everytime just dey cap anyhow

2stoopid, 2stoopid ruperupe ruperuperupe
Masterkraft 2stoopid
All my guys we are 2stoopid
Shina Peller you 2stoopid
Banky is 2stoopid
Even 2Baba is 2stoopid
You say wetin 2stoopid ahan
Wanasudada eh 2stoopid
You say Timaya eh 2stoopid
2stoopid you can't be my vogosa eh
2stoopid Leggo
It's STG

Ma Ma MasterKraft on the beat

Turn it up turn it up turn it up

Written by:

Publisher:
Lyrics © CTSO MUSIC

Lyrics powered by Lyric Find

Timaya

Timaya

View Profile