KD Mab - Bliss

Happiness and grace na priceless gift
If you get ham lo boluwatife
Not every wealth get happiness
No be every poor man dey lack
I don't care about people say
I just do my thing my way
I trust the gradual process
I'm working and praying harder
Everytime grinding no sleeping
I just wanna be rich and happy
Make my success choke my enemy
Eeeeeeh ijo ayo
Mofe jo ijo ayo
Oooooo
Ki idunnu subu l'ayo
Ki dunnu subu l'ayo
Ijo ayo, ijo ayo
Ijo ayo, ijo ayo
Ki idunnu subu l'ayo
Ijo ayo ijo ayo
Ijo ayo, ijo ayo
Ki idunnu subu l'ayo
Those days wey dem wrote me off
All of their words
Wey dey turn me off
Where I come from
We no dey give up
We keep striving till we get to the top
To become a man no be a day job
Men will work till thy kingdom come
I believe hustle still go pay
I am human, I dey feel pain
Everytime grinding no sleeping
I just wanna be rich and happy
Make my success choke my enemy
Eeeeeeh ijo ayo
Mo fe Jo ijo ayo
Oooooo
Ki idunnu subu l'ayo
Ki idunnu subu l'ayo
Ijo ayo, ijo ayo
Ijo ayo, ijo ayo
Ki idunnu subu l'ayo
Ijo ayo, ijo ayo
Ijo ayo, ijo ayo
Ki idunnu subu l'ayo
Ayo
Nothing be like joy
Ayo
Nothing but joy

Written by:
Moshood Bello

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

KD Mab

View Profile