Uche B x Yung D3mz x Camidoh - Coca Cola (feat. DJ Isoe)

As you hear the beat, know say we bout to lockup di system (system)
Everytime I dey give dem (jejeli)
Drinks in adundance
Gyaldem whine to the instrumental yeah yeah
So tell me what's the issue with you baby?
Tell me wetin money can't do
Couple thousand in my pants in a bundle
Pretty girly wanna sit on top mi bamboo
Oh baby no do like say you dey fear fear fear
Why you dey so far away, I want you near near near
This your skintight, It dey make I tear tear tear
The way you whine body make me say woah

Oh I'm
So high
Got a pretty baddie on me
Me I really wan poke her
Poke her
Cos she got a body so nice
Her body like Coca Cola
Girl mi love when you throw it back oh baby
Baby oh baby
Baby

Oh my fera
Oh my feranmi
Baby sumo
Baby sumomi
You dey ginger
You dey ginger me
And I know you like the tins wey dey on my teeth
Sha mi nogbo
Sha mi nogbo
Baby come twa me lolo
Want to water you with all the racks and kobo
Odoyewu just fa ma mi
Oh fa ma mi
This your body wey fit kill person
You go make I spend all my money
Ah girl s3 wo nim
No be ordinary things wey I fit do

Oh I'm
So high
Got a pretty baddie on me
Me I really wan poke her
Poke her
Cos she got a body so nice
Her body like Coca Cola
Girl mi love when you throw it back
Oh baby (baby)
Baby (baby)
Oh baby
Baby

Mi si odo tell me anything you want from me
Body of a queen, like Beyoncé
Show me your finger, make I put a ring on it
Lo Lo Lo
I go love you till heaven
come check it
Swipe up mi card and purchase
Anything you want you know say badman fit get it
Me I no fit spend my money on another person
But I like you
My My
Only you a fit for my life
So i'll be riding for you till I die
Baby hop in my ride
Baby shut down the town with your...

Oh I'm
So high
Got a pretty baddie on me
Me I really wan poke her
Poke her
Cos she got a body so nice
Her body like Coca Cola
Girl mi love when you throw it back
Oh baby
Baby
Oh baby
Baby

Written by:
NICHOLAS EDEM COFFIE, OSEI AKOTO ADJEI, RAPHAEL CAMIDOH ATTACHIE, UCHE B OGBONNAYA

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid, Sentric Music, Downtown Music Publishing

Lyrics powered by Lyric Find

Uche B x Yung D3mz x Camidoh

View Profile