Horpizy Limz - Predominant (Intro)

See!
As I dey grind some people still no believe say I go make Am
Gbogbo ti moshen ball timon ju pass bi DavidBeckham
Won wonder won bere lowo mi kini mo F`eda
Them no want ajebo nimo fin fuwon giran Federal
I'm married to the game and I be spitting for a fvking While
Woni ko mo orin ko I believe that they be talking Lie
Cause so many freestyles ti mo post sori Instagram
Awon kan ma like tun wonu DM mi sowipe o Bam
So shoutout to the people wey dey keep me Motivated
Through all the time am down ti mio believe pe moma gbe First
And haters be dey think say I no go reach buh moma D`ebe
Timo mawon tin ma follow mo de mawon tin ma Rebel
If you think say you dey suffer wait till you hear my own Story
Everybody loni issue but we dey give GOD the Glory
Na why me no de fall for love cox na this hustle I dey So
If I no dey drop back to back then na which wey I go take Blow
Steadily on my grind baba awaiting your Blessings
Every which way na way mo ra tesubah onipe mogbo Esin
Hear my cries you said is for Greatness that I was Destined
I believed And I never doubt even for a Second
For the people wey dey hustle I hope we all get our pay Days
Eni tio lowo lapo ton daba pe ofe ra Mercedes
Everybody loma gbori buh mio fe kin gbori Last
And I no dey fho for dem cause I'm highly Predominant
Predominant Planet!

Written by:
Horpizy Limz

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Horpizy Limz

View Profile