Horpizy Limz - Stay Strong (feat. L.A Yon)

Predominant Planet!

Wor wor wor ye yeh Yehh

Horpizy limz Wo
La Yon o ohah lah lah Ahh

I no fit Forget
Mama tell me focus so I no Relent
That why me I buckle my Belt
I put my hope on jah so everything go Set

Me stay strong o they hoping for my down fall O
Won fe jami but I no fit fall o put my hope on GOD o Yh
Me stay strong o they hoping for my down fall O
Won fe jami but I no fit fall o put my hope on GOD o Yh

I no say jah go open Way
Everything he go settle eh Eh I no say jah go bless my way eh wor Wor
I no say jah go open way
Everything he go settle eh eh I no say jah go bless way eh Ehhh

We Dey pray to GOD make he open way make he no go late O
We Dey try sustain mami tell me say make I no Complain
Say melo ni nworo melo ni wo ka Nor
Aimoye moye Promoter nor wey dem promise me but won Paro
Buh my hope on GOD be the number One
Say he no matter how he wan be make dem show me pepper but I show them nothin Ah
Me know say I no tell pesin make them no
Dey stress me cause he no be small thing ah Ah
Limz, Things be hard but we Dey climb the Ladder
Say them no know how we Dey solve the Matter
This life wey I come me I no wan to Suffer
Me I wan chop life no dey run Kirakita
Me I hear your matter for Okokomioko
Them be Dey run their mouth but me no Dey mind O
I be King Kong see me I be Skuribebo
Them Dey try fall us but we no Dey send O

Me stay strong o they hoping for my down fall O
Won fe jami but I no fit fall o put my hope on GOD o Yh
Me stay strong o they hoping for my down fall O
Won fe jami but I no fit fall o put my hope on GOD o Yh

I no say jah go open Way
Everything he go settle eh eh I no say jah go bless my way eh wor Wor
I no say jah go open Way
Everything he go settle yeh eh I no say jah go bless way eh Ehhh
I no say jah go open Way
Everything he go settle yeh eh I no say jah go open way eh Ehhh
I no say jah go open Way
Everything he go settle yeh eh I no say jah go open way eh Ehhh

Written by:
Horpizy Limz

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Horpizy Limz

View Profile