Kidi Burna - Product Of Don Gordon

Ohh
Kidi burna dey here so
Vibez on vibez
It been long time coming on the road i no
All fingers are not equal
Na wetin give man hope
I Don talk am aye agbo
Emi product of don gordon
I no people come and go
I go vibe till thy kingdom come No caution
Aye nlo
I Don talk am aye agbo
Emi product of don gordon
I go vibe till thy kingdom come No caution
Aye nlo
Emi product of don gordon
I know people come and go
I go vibe till thy kingdom come No caution
Malo Malo o
Awon omo shibinshi
No go there shibinshi
Plenty things wey my eye don see Alaye ota po ju enemy
Malo Malo o
Awon omo shibinshi
No go there shibinshi
Plenty things wey my eye don see Alaye ota po ju enemy

Plenty matter dey my mind o Make I talk am
Matters arising everyday
Inna d west side
Seeing is believing
My brother no go gock am
Person wey go stab you sef
Fit dey call you brother
You gatz to be careful of dem lies I'm chasing doe you can't tell me otherwise
If you dey cry make you shadow left and right
Make dem no tell you say poor man no get life
It been a long coming on the road i know
All fingers are not equal
Na wetin give man hope
I Don talk am aye agbo
Emi product of don gordon
I know people come and go
I go vibe till thy kingdom come No caution
Aye nlo
I Don talk am aye agbo
Emi product of don gordon
I go vibe till thy kingdom come No caution
Aye nlo
Emi product of don gordon
I no people come and go
I go vibe till thy kingdom come

E Don show
E Don clear
Say na me be kidi burna
Dem dey doubt am
Don gordon I'm fearless
Nigga throw d check nothing fit to bounce am
You no dey for my shoe
You no fit feel my pain
E go be for you sef as you dey wish for me
Oya check and balance
If dem want to try make dem check my balance
Oya gbetan ooo

It been long time coming on the road I know
All fingers are not equal
Na wetin give man hope
I Don talk am aye agbo
Emi product of don gordon
I no people come and go
I go vibe till thy kingdom come No caution
Aye nlo
I Don talk am aye agbo
Emi product of don gordon
I go vibe till thy kingdom come No caution
Aye nlo
Emi product of don gordon
I know people come and go
I go vibe till thy kingdom come
No caution

Written by:
Okeowo Oluwatobi

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Kidi Burna

View Profile