Dc Don Chima - Wahala (feat. Rageous)

Ah wisdom
Ah ah ah ah ah
Hmm hmm hmm hmm
Hmm hmm hmm
It's dc
Hmm hmm hmm hmm hmm

Tell a man wait
Wait
Them say me I be the one wey the Girls demma halla now
Wahala Na
When I step in the club dem
Them no dash me at all all o
At all at all o
Me I drink my water and I mind my Own kpalava
And if burst , I jakpa ah ah

Come carry my belle
I like your ileke
Tell mummy oghene
E sweetie my belle eh

See The size na Oti surplus
Fine girl , sharp girl
Very pompous
So fly , so bad , no be come chop
Every day I Dey lap 4 your junction
No be child's, she Dey cause Hypertension
Dey your mind and I'm causing Komotion
Bad girl, you Dey search for Perfection?
Just a guy wey go help her to Function

Tell a man wait
Wait
Them say me I be the one wey the Girls demma halla now
Wahala Na
When I enter the club dem
Them no dash me at all all o
Me I drink my water and I mind my Own kpalava
And if burst , I jakpa ah ah

Amaka give me wahala
She say she dey chop the banana
I'm feeling your yansh, your Azuka
Amaka nwayi oma
Amaka nwayi oma

Amaka give me wahala
She say she dey chop the banana
I'm feeling your yansh, your Azuka
Amaka nwayi oma
Amaka nwayi oma

Come carry my belle
I like your ileke
Tell mummy oghene
E sweetie my belle

Come carry my belle
I like your ileke
Tell mummy oghene
E sweetie my belle

You should know better
I'm a real nigga
With a big father
Up with no larder
Spill your mindset
Make I talk sense
I've got cash
No Dey come Dey tell me nonsense
I'm the guy that the girls dey admire
Dc I go make you to prosper
I've gat cash and I've got all the Chedda
Dc ehn

Tell a man wait
Wait
Everybody know me I Dey work for My bread and karma
Me no like no drama
Roll up sativa
Ava
In My Beamer
Running amina
She say make I meet her for Q-lux
After the club to my inner chamber

Wahala
She say she dey chop the banana
I'm feeling your yansh, your Azuka
Amaka nwayi oma
Amaka nwayi oma

Amaka give me wahala
Ah ha ha ha ha
Ha ha ha ha ha
Eh eh eh
Charles Mario

Written by:
CHIMAOBI OKOLI

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Dc Don Chima

View Profile