6ix wave - Skilibeng

Skillibeng beng beng
They be hating on they boy
Me no send dem
I pull up with the man dem
Cause we be coming with the vibes they demanding
Skillibeng beng beng
I just wanna make cheese and remind them
Say the boy independent
Say I did on my own me nah send dem
Omo life be like sub way surf
E no balance and rough on top.
Now we taking this one way bus
Till a brother man reach the top
Omo life be like sub way surf
E no easy and rough on top
Now we taking this one way bus
Till a brother man reach the top
God i dey your back I dey your bumper
All my sacrifice and all my suffer
Wetin my eyes don see my mouth no fit talk am
I no fit stop now man no fit surrender
God i dey your back I dey your bumper
All my sacrifice and all my suffer
Wetin my eyes don see my mouth no fit talk am
I no fit stop now man no fit surrender
I don't want to stress nobody
I just won Dey my Dey
I'm about to crash this party
No stopping me for gate
I don't want to stress nobody
I just won Dey my Dey
I'm about to crash this party
No stopping me for gate
God i dey your back I dey your bumper
All my sacrifice and all my suffer
Wetin my eyes don see my mouth no fit talk am
I no fit stop now man no fit surrender

Written by:
Lucky Onojah

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

6ix wave

View Profile