Six Strings - Hustle (YOU GO MAKE AM)

It's getting dark
Can I get some bobo
E no bi every rastaman
Wey e be bobo
What I go hustle do
Sometimes you go take am koko
See, Abotsi
E dey work on e lotto
This twin no dey beg ooo
Dey dey cut photo
E be like say hard work still be demma motto
God dey your side
Anye afe bo noko
Ha ni ame wie
Dem no go fi do you foko
Whatever be your hustle
Make you no loose guard
You go make am
E go hard oo
E go hard oo
But make you no slack oo
Yo go make am
Whatever be your hustle
Make you no loose guard
You go make am
E go hard oo
E go hard oo
But make you no loose guard
Yo go make am
Very early in the morning
We dey hit the road in search of money
As you dey drive
Some go be walking
See, she loves recording
I love performing
He loves his farming
Every day we're learning
We're still exploring
Is the prize rewarding
See, whatever be your hustle
Make you no loose guard
You go make am
E go hard oo
E go hard oo
But make you no loose guard
Yo go make am
I say, whatever be your hustle
Make you no slack oo
You go make am
E go hard oo
E go hard oo
But make you no loose guard
Yo go make am eii
Whatever be your hustle
Make you no loose guard
You go make am
E go hard
E go hard oo
Make you no slack oo
Yo go make am
Keep going make you no give up
Make you no loose guard
You go make am
E go hard oo
E go hard oo
E go hard oo
E go hard oo eii
You go make am
You go make am
You go make am
You go make am

Written by:
FOSTER DOE

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Six Strings

View Profile