Vykz Savage - Diamond (Big Energy) (feat. Ezyperry)

You know
Long time some time
Them boys dem chill pon the yard
Say
Me I tell you say
Big energy
Badman no dey see enemies
For your matter
Me go write moledy
Dark shades on
No dey see enemies
Me I say Big energy
Badman no dey see enemies
For your matter
Me go write melody
Dark shades on
No dey see enemies
Got a lotta girls I no dey complain
Got another one wey just dey burst brain
Got dem girls wey call me daddy
Just wanna dey beside me
Time after time dem ah know say me
Hold it down
(hmmmm you're down with the healer)
Oh you're on the road with bad man killah
Yunno how the thing go anytime you call me
Any time she call
I'll be running
I'll be coming
I'll be on my way
See Whether e be Sun or under the rain
Ready to even take you down on a holiday
But imma need a break on a Monday
Shawty needs a bad man Killam
Roll up Hollup baby
Roll up Hollup baby
Hollup till the Sun up baby
Yea yea
Me I tell you say
Big energy
Badman no dey see enemies
For your matter
Me go write moledy
Dark shades on
No dey see enemies
Me I say Big energy
Badman no dey see enemies
For your matter
Me go write melody
Dark shades on
No dey see enemies
Like a diamond yeah
Gurl you making me want more
Gurl you shine like a diamond
Gurl you making me want more
African gurl
Anytime she ya whine
She ya roll up her waist
She ya gimme divine
Gimme some more
Make I feel am
Make I feel am
Make I pin her uhnm
Shine like a
Hmmm
Wynn like ah, twirl like ah
Me love it when you move your body
Like a snake ma
Yunno how the thing go anytime you call me
Say your body go kill person
Say e go kpai person
That your body go kill person
But you shine like a diamond
Gurl you making me want more
Gurl you shine like a diamond
Gurl you making me want more
Uhmm uhmm uhmm
Uhmm uhmm uhmm
Like a diamond yeah
Gurl you making me want more
Gurl you shine like a diamond
Gurl you making me want more

Written by:
Victor Chinedu

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Vykz Savage

View Profile