Samlary - Nobody (feat. Dapop)

Ajeh o oh o
Biggy biggy bonnies here
O oh oh
Emini Dapop
Oh o oh o
Have been to many places
When nobody dey for me
Jeje i do my thing
Lowkey dem dey find me
Yeh shori igba ti mo ranti
When we dance daddy showkey
All that guys no dey see me
Back then them they shenk me
Yeh when i get that nobody
Wey they for me
I will rather do my thing
I will rather do my thing
Yeh yeh when i get that nobody
Wey they for me ah
I will rather do my thing
I will rather do my thing
Yeh yeh emini dapop
Ahn ajeh oo
Wo
At this point am confused
I dont know what to do
But mo gbe ke mi le oluwa
And i leave it on to you
If na afro we go do am
And i still dey do hip hop
Been hard working since day one
And i still dey put in work
Mo mo pe ayo si bo ni owuro
Ti ekun ba pe di ale mi
But ti ireti ba pe ju
O ma mu okan eniyan shey are ni
I know say you go do am
But when e go be baba God
Ki won ma gbe ire mi fun elo mi
Hm i don they for road
For a long time
Tori mo fe lowo
Mo di stubborn child
Mo ti Shey birisope
Is not just that
Baba fun mi ni owo
Because i don suffer
Oh mama mio
Mama mio
Mama mio
Nobody they for me
Mama pray for me
Ki o ta ma yo mi o
Somebody pray for me o
When i get that nobody
Wey dey for me
I will rather do my thing
I will rather do my thing
Yeh yeh when i get that nobody
Wey dey for me ah
I will rather do my thing
I will rather do my thing
Yeh yeh

Written by:
Adebayo Oluwatobi

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Samlary

View Profile
Get Used To the Sound - EP Get Used To the Sound - EP