Koloflow & Davolee - Money

Omo Na Badboikolo
Rodo
Wetin make man Dey hustle, sheybi na because of money
Times are hard and life is tough o
Omo iya life no funny
Owo lo da Wahala sile Owo na my Key
Na money Dey give me Ginger
Owo lo mu omo ope fi naija le wo yankee
Been hustling since teenager
Han han e fi ye won pe orin lo nko
Ti ama fi ile soro bi Senator
Dem go collect money with my signature
Baby show your color, no Dey change jhur
Been so wavy yeh Check my page yeh
Been vibing since 97
The last of my type, so fun Mi kilon fe fi we
Ileka pelu kolololo
Baby girl go low low low
Ibi ti owo yen wa ni mo wa
Na where the money Dey na me I Dey
Ibi ti owo yen wa ni mo wa
Ibi ti owo yen wa ni mo wa
Ibi ti owo yen wa ni mo wa
Na where the money Dey na me I Dey
Everybody making money moves
Money shouldn't make you gullible
What you know is probably what you do
I shouldn't be judging you
But you Dey see say mustekim Dey try use person
This bar no fit even ja the Bentley
Ehn pata pata e go fly you Paris and buy the Panti
You can do B E T T E R
Been so wavy yeh Check my page yeh
Been vibing since 97
The last of my type, so fun Mi kilon fe fi we
Ileka pelu kolololo
Baby girl go low low low
Ibi ti owo yen wa ni mo wa
Na where the money Dey na me I Dey
Ibi ti owo yen wa ni mo wa
Ibi ti owo yen wa ni mo wa
Ibi ti owo yen wa ni mo wa
Na where the money Dey na me I Dey
Mama said boy watch your side, watch your side
Money don't make you
Papa said my boy don't slack
Money's screaming I need a chase too
People judging poverty
Getting rich means I win a case too
Money's the root of all evil to be fair, I need a taste too
Been so wavy yeh Check my page yeh
Been vibing since 97
The last of my type, so fun Mi kilon fe fi we
Ileka pelu kolololo
Baby girl go low low low
Ibi ti owo yen wa ni mo wa
Na where the money Dey na me I Dey
Ibi ti owo yen wa ni mo wa
Ibi ti owo yen wa ni mo wa
Ibi ti owo yen wa ni mo wa
Na where the money Dey na me I Dey

Written by:
Ayomide Aroloye, Davoleehttps://music.apple.com/ng/artist/davolee/1188150082 Shokoya

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Koloflow & Davolee

View Profile