Marleba lo mo no - Road to stardom

Marleba lo mo no
Lo mo no (hun hun hun hun)
I'm on the road to stardom
I'm a broke boy from the boys Squatter
Ton kiri pure water
To wo okirika to wo bosi corner
Ti ko lowo up and down yeh yeh
I was born poor man
Kokin she ejo mi na
But na my fault if I no make am
Omo iya oloti come become Fraudster yeh yeh
Nishe lofe jamibo
Them never wanna see me at the Top
I've never had it all
So why dem come Dey wish me bad luck
My brother life sucks
Toba pa de e loru won a yinbo
I'll never trust foes
Dem fit to change login when the Money drop
If you know where I start from
You no go pray for my down fall
Omo motipe bi starcom ( starcom Starcom starcom
I'm on the road to stardom
Na the money I won stack up
Omoh motipe bi starcom ( Starcom starcom starcom )
I'm standing on my ten toes
And I Dey watch my back for my Friends zone
Dem never know me wella for my Ghetto
Eshi ma ri ronwo cuz I'm coming Through
Na big Konji wey Dey owe me
Na money wey fit to cure my Konji
I gotta grind cuz nobody wey dey Owe me
I get family wey I won feed
Melo ni mofe so
Wetin eyes see mouth no go fit Talk
Make nobody ask me questions Wetin man see man no go fit talk
Melo ni mofe so
Wetin eyes see mouth no go fit Talk
Make nobody ask me questions Wetin man see man no go fit talk
If you know where I start from
You no go pray for my down fall
Omo motipe bi starcom ( starcom Starcom starcom)
I'm on the road to stardom
Na the money I won stack up
Omoh motipe bi starcom ( Starcom starcom starcom )
Melo ni mofe so
Wetin eyes see mouth no go fit Talk
Make nobody ask me questions Wetin man see man no go fit talk
Melo ni mofe so
Wetin eyes see mouth no go fit Talk
Make nobody ask me questions Wetin man see man no go fit talk

Written by:
Taoreed Hassan

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Marleba lo mo no

View Profile