Samlary - Worries (feat. OT Billz)

It Maxido
The inspirational producer
Oko iya yin
Ye ye
Wo Wo Wo wo
Ye yeye ye yeh
Biggy Biggy Bonnie here
Have been doing it
All alone
Doing it on my own
Niggas no dey fold
We dey standing on a goals
See my people no get joy
And get zero worries too
If you slack penre lasan
Dem go take you as a fool
Dem go take you as a fool
Because you try keeping your cool
Ina mi ton jo lowo lowo
Shey lo fe ko ku
Ishe ko ni owo
Alubarika lo ju
Oju anu ti fo
Walai ti ika lo ku
Have been grinding on low
Still nobody hear me thou
Have been trying to call
My brothers
Still nobody pick my phone
I willll do this on my own
Till somebody hear my vox
I no mind what dem talk
Still grinding to the top
To ba set won ma fo
Something won ma shock
Tin ba soro won ma gbo
Orin mi lo ma ko
Still waiting for my turn
For them to hear the boy
For them to hear the boy
For them to hear the boy
Some go say na luck
While some go think say jass
Some go still say no be only you
Wey suffer pass
Ma so di ago owo
Padi mi puff and pass
Ti ba lo Shey Ogun owo
Won a tun ni o ma cast
Some go say na luck
While some go think say jass
Some go still say no be only you
Wey suffer pass
Ma so di ago owo
Padi mi puff and pass
Ti ba lo Shey Ogun owo
Won a tun ni o ma cast
See man gat no joys
Man can not foh
Don't believe what you hear
Omo shallow por
If dem tell you say na this
You go see say na that
Awon ti a jo wa tipe
Won ti fin mi gapa
Man gat no joys
Man can not foh
Don't believe what you hear
Omo shallow por
If dem tell you say na this
You go see say na that
Awon ti a jo wa tipe
Won ti fin mi gapa
Omo to ba ja fafa
Sha lo ma sha pra pra
Emi ti ji ni time te n sun falala
Tori kosi eni to ma duro ti n ba n gba sapa
Mtn ma mo pe enu mi gbe ti n ba ya Data
Been a long time i learn to spit all these bars
Do it for the love and i do it for the cash
Ninu game mo ti san dues bi ti eni to san tax
They will never see me coming always take them by surprise
To ba so mi mo le Oloun gbo mo ma ja
Aye buru gan ni gba ti mo raye ni śe mo sa
Don't believe all you hear omoya mi shallow por
Them no dey tell person eni to ba to ba sha lo mo
I am sharing bitches with my brother we fit do like four some
Lately i have been Godly but i am not really Godson
Talking about pain bro i really got some
If i am not in my feelings then i am feeling awesome
See man gat no joys
Man can not foh
Don't believe what you hear
Omo shallow por
If dem tell you say na this
You go see say na that
Awon ti a jo wa tipe
Won ti fin mi gapa
Man gat no joys
Man can not foh
Don't believe what you hear
Omo shallow por
If dem tell you say na this
You go see say na that
Awon ti a jo wa tipe
Won ti fin mi gapa
Man gat no joys
Man can not foh
Don't believe what you hear
Omo shallow por
If dem tell you say na this
You go see say na that
Awon ti a jo wa tipe
Won ti fin mi gapa
It Maxido
The inspirational producer

Written by:
Adebayo Oluwatobi

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Samlary

View Profile
Get Used To the Sound - EP Get Used To the Sound - EP