Lady Donli - My Ability

you question my ability
Ama young woman with agility

Ayh
The best that you’ll ever see
But you question my ability
(for why)

You question my ability
Rolling with the crew we the MVPs
Real bad woman with an LLB

BBC Wanna broadcast me

Take a look at me
Take a look at me
Do I look like I no sabi ?
No sabi dey see
How it go
You Dey jealous me
You Dey jealous me
For ego
Wey I never see
Wey I never see

For this life
Plenty things go happen
Wey no suppose happen
If I yan
dem go say
Lady Donli too dey talku talku
Plenty things go happen
We no suppose happen
If I yan
Den go say
Lady Donli too dey kaku Kaku

you question my ability
Ama young woman with agility

Ayh
The best that you’ll ever see
But you question my ability
(for why)

You question my ability
Rolling with the crew we the MVPs
Real bad woman with an LLB

BBC Wanna broadcast me



You think say
Me I no go wound you
If you come around me
With bad energy
Energy
You know no say
Me no do no violence
Won’t suffer in silence
With my enemy enemy

When you look at me
My smile down to my feet
Never ever feel a need to carelessly
Put a human down
For you to notice me
Want to live my life
With love and dignity



Me love the people wey Dey hail me proper
Me love my father and he loves his daughter
No too yan me im not a talker
What doesn’t kill me makes me stronger

When you look at me
My smile down to my feet
(To my feet)
Never ever feel a need to carelessly
(Carelessly)
Put a human down
For you to notice me
(Notice me)
Want to live my life
With love and dignity

you question my ability
Ama young woman with agility

Ayh
The best that you’ll ever see
But you question my ability
(for why)

You question my ability
Rolling with the crew we the MVPs
Real bad woman with an LLB

BBC Wanna broadcast me

My ability
My ability
My capability
My agility
My ability
My ability
My capability
My agility
My ability
My ability

Written by:
ZAINAB ELIZABETH DONLI, JAMES IFEANYI ISIBOR, JMS

Publisher:
Lyrics © SC PUBLISHING DBA SECRETLY CANADIAN PUB.

Lyrics powered by Lyric Find

Lady Donli

Lady Donli

View Profile