Uclem - be sure

Before you fall in love eh
Know the kind of person you are going to fall in love with
Me now
I fall in love, but I later stand up
They do my heart anyhow
They break my heart
But right now, am standing in love

Abeg be sure before you love oh
Cuz if you fall for the wrong na the more you dey hurt oh
Some people too good with sweet mouth oh
Them go wash you wash you till you fall oh

I think say na love wey you carry come
I no know say you just come chop run
I think say I don found my true love
I no know say you just come destroy
Why oh why why why why
I give you my love
Why oh why why why why
You hurt me so bad
Why oh why why why why
You hurt me so deep
Why oh why why why why

Abeg be sure before you love oh
Cuz if you fall for the wrong na the more you dey hurt oh
Some people to good with sweet mouth oh
Them go wash you wash you till you fall oh
Abeg be sure before you love oh
Cuz if you fall for the wrong na the more you dey hurt oh
Some people to good with sweet mouth oh
Them go wash you wash you till you fall oh
Them go now show you pepper

Love no dey favor me at all
Love no dey favor me at all
E reach my turn them show me akpo
E reach my turn them show me akpo
When am wrong I go beg
When you are wrong I go beg
Even when you cheat, na me still beg
Just to make things right
Love is wicked
Love is wicked
This love is wicked
This love is wicked
Love is wicked
Love is wicked
This your love is wicked
This love is wicked

Abeg be sure before you love oh
Cuz if you fall for the wrong na the more you dey hurt oh
Some people to good with sweet mouth oh
Them go wash you wash you till you fall oh
Abeg be sure before you love oh
Cuz if you fall for the wrong na the more you dey hurt oh
Some people to good with sweet mouth oh
Them go wash you wash you till you fall oh
Them go now show you pepper
This love thing don tire person
This love matter don tire person
Yeh yeh yeh

The love thing never tire you

Written by:
clement nwike

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Uclem

View Profile