Dollah Boi - Shalaye

shayo
Me I no get time
I just wanna shalaye
I just want Dey High
Problem shared is a problem solve and problem no Dey finish
So my brother overthinking no Dey solve no problem


Omo Wetin Concern me
How water enter kokonut
Container don land with plenty consignment
U waka enter Lagos island
Inside no man’s land
Omo Eko oni ba Je o

Omo see plenty Ikebe super
Bum bum bigger than bombey
Everybody come dey
Kolo kolo kolomental

I come to shayo
Me I no get time
I just wanna shalaye
I just want Dey High
Problem shared is a problem solve and problem no Dey finish
So my brother overthinking no Dey solve no problem


I come to shayo
Me I no get time
I just wanna shalaye
Till the early momo
Problem shared is a problem solve and problem no Dey finish
So my brother overthinking no Dey solve no problem

When youre big youre big abeg
Nwanne
Onuohu
Nii Mantse
OBI Cubana


Shey you bam bam
She you bam bam

U use style want Dey coba me
I stand-fit e no Dey bother me
Flow force like it’s tsunami
Dj Venum scratch wey Dey Ginger me

While slow till is 2 30
I dey bust down at the pool party
I no fit see cos my eye dutty
Omo Azul don show make we fugazi
Omo
The life we dey live
We envy no man
Me I too like money
And I like woman
If u no like me dey for one corner
Only God I fear
I just want shayo

Written by:

Publisher:
Lyrics © Songtrust Ave

Lyrics powered by Lyric Find

Dollah Boi

View Profile