Gaskillz - One Bottle

Yeh eh eh eh eh
Pass me the bottle
Oya make i feel alright
I just won dey one side koni
Me i want to free my mind ye ye
Man don hustle brother man must to chop oh
The hustle wey you see my guy
Omo nah god oh oh
Some people dem dey party with you
But behind
They want to corner your groove
Say them dey pray to medusa
Make e red for you
Make you nor see this day
Put my life on the line oh yeh e
Wor wor wor
I put my life on the rabber
You know me so yeh yeh yeh yeh
I say pass me one bottle oh
Oya make i feel alright
I just won dey one side koni
Me i want to free my mind yeh yeh
I say pass me the bottle oh
Oya make i feel alright
Me i just won dey one side
Me i want to free my mind yeh yeh
I say pass me one bottle
One bottle one bottle one bottle yeh eh eh
I say pass me the bottle
The bottle the bottle yeh hey hey eh eh
Pass me one bottle oh
Oyah make i feel alright
Oyah make i feel alright
Oyah make i feel alright
Oh oh oh oh
Wicked world
They want to kpia me
I nor go lie waliatalia
Dem want to finish me
Use your iroro
Brother make you get sense oh
When money dey money nor dey
Dem go jakpani
Jakpani
Friends go show you 99
You go think say all is nice
Bros better be careful
This guys are badder then the devil
I put my life on the line oh eh
I put my life on the rabber
You know me so yeh yeh yeh yeh
I say pass me one bottle oh
Oya make i feel alright
I just won dey one side koni
Me i want to free my mind yeh yeh
I say pass me the bottle oh
Oya make i feel alright
Me i just won dey one side
Me i want to free my mind yeh yeh
I say pass me one bottle
One bottle one bottle one bottle yeh eh eh
I say pass me the bottle the bottle the bottle yeh hey hey eh eh
Pass me one bottle oh
Oyah make i feel alright
Oyah make i feel alright
Oyah make i feel alright
Oh oh oh oh
Gaskillz
Showboi

Written by:
Ogaga Ohwerhi

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Gaskillz

View Profile
One Bottle - Single One Bottle - Single