Real Dope World - Telelele Kwu Te

Telele kwu te
(Omalada bium gi j'ole ku, Omalada)
Telele kwu te
(Omalada bium gi j'ole ku, Omalada)
Ada ka mpo nile
(Omalada bium gi j'ole ku, Omalada)
Ene ka mpo nile
(Omalada bium gi j'ole ku, Omalada)
Telele kwu te
(Omalada bium gi j'ole ku, Omalada)
Telele kwu te
(Omalada bium gi j'ole ku, Omalada)
Ada ka mpo nile
(Omalada bium gi j'ole ku, Omalada)
Ene ka mpo nile
(Omalada bium gi j'ole ku, Omalada)

No go dey, no go dey hippo-criticize
If you buy cloth make sure na your size
Better scrutinize
Man dey wey wan get you with them lies
Get you with them lies
Them dey your matter like say na lice
Better check the size
No go do like say na you dey wise
'Cause for Naija question fit be answer
Soldier today tomorrow fit be Bouncer
Baller today tomorrow fit be dancer
Animashaun today tomorrow fit be Bara
Stripper today tomorrow fit be Rapper
(Bere l'owo Cardi B)
Just do your own you no need to dey cap her
(Heyy you no need to dey cap her papa)
'Cause for Naija question fit be answer
Soldier today tomorrow fit be bouncer
Baller today tomorrow fit be dancer
Stripper today tomorrow fit be Rapper
Just do your own you no need to dey cap her
(Heyy you no need to dey cap her)
Animashaun today tomorrow fit be Bara
(Heyy tomorrow fit be Bara)

Telele kwu te
(Omalada bium gi j'ole ku, Omalada)
Telele kwu te
(Omalada bium gi j'ole ku, Omalada)
Ada ka mpo nile
(Omalada bium gi j'ole ku, Omalada)
Ene ka mpo nile
(Omalada bium gi j'ole ku, Omalada)
Telele kwu te
(Omalada bium gi j'ole ku, Omalada)
Telele kwu te
(Omalada bium gi j'ole ku, Omalada)
Ada ka mpo nile
(Omalada bium gi j'ole ku, Omalada)
Ene ka mpo nile
(Omalada bium gi j'ole ku, Omalada)

Telele kwu te
(Omalada bium gi j'ole ku, Omalada)
Telele kwu te
(Omalada bium gi j'ole ku, Omalada)
Ada ka mpo nile
(Omalada bium gi j'ole ku, Omalada)
Ene ka mpo nile
(Omalada bium gi j'ole ku, Omalada)
Telele kwu te
(Omalada bium gi j'ole ku, Omalada)
Telele kwu te
(Omalada bium gi j'ole ku, Omalada)
Ada ka mpo nile
(Omalada bium gi j'ole ku, Omalada)
Ene ka mpo nile
(Omalada bium gi j'ole ku, Omalada)

You just don't like me again
You no like me
Serious, joke apart
Forget video, you no like me again
You no dey show love
I swear you no dey show love
You just dey buy things
Dey buy things
You no dey buy my own
Ehn...
You wan travel out now
You no book my flight
Oga e no funny, guy
No wahala
And you promise me
Years back o, years back
You say, "I gatchyu bro"
You no know say when you dey
Talk I gotchyu bro
I gotchyu bro, you no know say
I gotchyu wey you mean...

Written by:

Publisher:
Lyrics © Sentric Music

Lyrics powered by Lyric Find

Real Dope World

View Profile