Main trybe - Mad

Omolomo omokomo
No con dey form for me
You keep me company
I love you Damini oh
Your body bad gan
All of dem boys just Dey fall for your body
All my guys Jassy, we are too classy
We don't date, we all do besties
Need no telling me
You bad, I wanna rock all your body

Girl I no go lie for you
All of the things wey you do dey make me mad
I'm not the nigga wey go make you sad
My baby girl stay no dey form
No Dey form no Dey form no

Bad girl why you dope like that
Big booty girl say you dope like that
Say we no play when we go outside
She be my Alice in my wonderland

Guide the post Oliver khan
Buy her the Dolce and Gabbana
Only you girlie dey my eye
Only you go stand my dada
Only you wey dey burst my plans
Wey go make man wan kolo
Man don kolo
Only you ou ou

Girl I no go lie for you
All of the things wey you do dey make me mad
I'm not the nigga wey go make you sad
My baby girl stay with me no dey form
No Dey form no Dey form

Today na the d day
Tell me say you love me
But you use me dey play
Can I get this thing straight
Or make I carry my load commot dis place

Me I nor be Tv station
Nor Dey look me like say
I owe you some more
Me I nor Dey do this no more
I go need pussy and more
Me i wan mukere mukere wa
Mukere mukere mukere wa ah
Mukere mukere wa
Put in my penis Nwa
Hmm hmmm

Girl I no go lie for you
All of the things wey you do dey make me mad
I'm not the nigga wey go make you sad
My baby girl stay with me no dey form
No Dey form no Dey form

Written by:
Austin Eluemunor, Kingsley Iluobe, Mavor Ogbebor

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Main trybe

View Profile
Mad - Single Mad - Single