Package Boss - Push harder (feat. Don Yhinks & Tony White)

Feel good better
Grind grind so hard
Longest receipt dem call me baller 
Grind grind so hard
Push and get am
Money and the fame 
We goal goal getter 
Push more harder
Vibes and sticker 
Snitches never
Judge me never 
Oil my metal
If you do kolomental
Bounce on this niggas
Pull the trigger 
We go bounce you out 
Huge balance 
We go dey alright 
Strip and shayo kayo 
Holy ghost fire 
Burn my enemies all my haters 
Three gbosa for my niggas wey dey scatter 
Toba be si awon temi ngboro
Oma kigbe oro
Holy ghost fire 
Burn my enemies all my haters 
Three gbosa for my niggas wey dey scatter 
Toba be si awon temi ngboro 
Oma kigbe oro 
Shey you tell me what to do when I dey on a low key gan 
Many things dey sup many things happen gan 
Been on the road on the highway
Many things dey talk omo so ko de kan aye 
Kode kan aye mi cuz mon shaye mi
If I start to talk won ni wipe aye ni emi mo laye mi, eje kin shaye mi
Owo oti leleyi ko de ra ile ni 
Take you out make we elevate, if na to buy you designer no dey hesitate
I fit to buy you anything so make we cooperate
Living my life on a low no dey downgrade
Holy ghost fire 
Burn my enemies all my haters 
Three gbosa for my niggas wey dey scatter 
Toba be si awon temi ngboro
Oma kigbe oro
Holy ghost fire 
Burn my enemies all my haters 
Three gbosa for my niggas wey dey scatter 
Toba be si awon temi ngboro 
Oma kigbe oro 
Hear me now 
Every little thing that am feeling now 
It's been a long time coming 
When niggas no dey show me love 
I been dey won run but baba god dey my back oh 
Na him dey make me rock
Na him dey make me shine
Thunder fire all enemies around town
Dem no go see me finish when I cash out 
I'm the sound god like am run town
Thunder fire all enemies around town 
Dem no go see me finish when I cash out 
I'm the sound god like am run town
Holy ghost fire 
Burn my enemies all my haters 
Three gbosa for my niggas wey dey scatter 
Toba be si awon temi ngboro
Oma kigbe oro
Holy ghost fire 
Burn my enemies all my haters 
Three gbosa for my niggas wey dey scatter 
Toba be si awon temi ngboro 
Oma kigbe oro 
Huge balance 
We go dey alright 
Strip and shayo kayo

Written by:
Adeoluwa Adenuga, Ayodeji Olanrewaju, Olayinka Babalola

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Package Boss

View Profile