MAYORFASH - Follow Me

Tell me where you won go
Omo I go fly u anywhere u want
Je ka jo ya photo
This your body carry many things I want
E be like say I win lotto
Amaka give me the love tonight
Come make I tell you want u don't know
Ehn I sabi
Put am from the front and back
Ehn
Follow me go
Follow me go
We are playing love in my mind ( are u sure)
Follow me go
You must follow me go
See it's going down tonight
Follow me go
Follow me go we are playing love in my heart
(Turn off the light jor)
Follow me go
You must follow me go
See it's going down tonight
When I wake up
E be u I be calling
For my mind
E be u wey be running girl
Shey u know na ur love got me falling
This kind thing no Dey do me
E dey funny
Follow me go
Follow me go
Follow me go
Girl on the low
Follow me go
Follow me go
Follow me go
Mi cielo o
I've been calling
You've been dulling girl
If it's not u then it's not worth it
No other girl can take your place
You know they got
Nothing on u girl
I've been calling
You've been dulling
If it's not you then it's not perfect
Alalalala long long li long long long
She want a lagos boy
But she's from London
Ehn
Follow me go
Follow me go
We are playing love in my mind ( are u sure)
Follow me go
You must follow me go
See it's going down tonight
Follow me go
Follow me go we are playing love in my heart
(Turn off the light jor)
Follow me go
You must follow me go
See it's going down tonight
Yeah yeah yeah yeah yeah
Girl it's going down tonight
Yeah yeah yeah yeah yeah
Girl it's going down tonight
Yeah yeah yeah yeah yeah
We are playing love in my mind
Yeah yeah yeah yeah yeah
Girl it's going down tonight
Follow me go
Follow me go
Follow me go
Girl on the low
Follow me go
Follow me go
Follow me go
Mi cielo o
I've been calling
You've been dulling girl
If it's not u then it's not worth it
No other girl can take your place
You know they got
Nothing on u girl

Written by:
Mayowa Fashina

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

MAYORFASH

View Profile