Fjb - As a gee

(Knack knack am)
(oh ha yeah yeah)
( oh yeah michimichilatoiyo..)
If I Dey fuck up just let me know
Let me know
If I Dey mess up just let me know
Let me know
Cause if you no tell me the things you no like
And I no tell you the things I no like
Oh baby yawa go Dey
E go cause gbege e yeah
I don't mean no disrespect
Sebi I no force you to off ur skirt
We liked each other and we fell for each other other
So all my loving moma fuń e
I was so romantic
Even as I no get money
I made your problem turn to my problem
Na there I fuck up as a gee o
As a gee o
Wey I be
I go love you on a daily o
But I no fit to turn your simp o
As a gee
Wey I be
I go love you on a daily o
But I no fit to turn your simp o
(As a gee)
(Wey I be)
(I go love you on a daily o)
(But I no fit to turn your simp o)
(As a gee)
(Wey I be)
(I go love you on a daily o)
(But I no fit to turn your simp o)
I hope say this thing no b karma ?
Abi u no love me at all ?
Wetin con Dey cause all this drama o
We for don sitdown we for don settle am o
But u chose to waste my time
As Omo ogbon me sef no get time
A month ago I saw u with a rose flower
But no be me pay for am o
I don't mean no disrespect
Sebi I no force you to off ur skirt
We liked each other and we fell for each other other
So all my loving moma fuń e
I was so romantic
Even as I no get money
I made your problem turn to my problem
Na there I fuck up as a gee o
As a gee o
Wey I be
I go love you on a daily o
But I no fit to turn your simp o
As a gee
(Hehehe)
Wey I be
I go love you on a daily o
But I no fit to turn your simp o
(As a gee)
(Hehehe)
(Wey I be)
(I go love you on a daily o)
(But I no fit to turn your simp o)
(As a gee)
(Ye Hehehe)
(Wey I be)
(I go love you on a daily o)
(But I no fit to turn your simp o)
(Knack am)
(Emmanuel)
(FJB on the mix)

Written by:
Utaji Emmanuel

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find