Yoze - Category

Bonda
yo o
yo o yo o
ooo o
yo oo oo oo o
African man
Say dem get category
African man
Say dem get category o
Wetin you see
We no be category
Wetin you see
We no be category
African man
Say dem get category
African man
Say dem get category
Wetin you see
We no be category
Wetin you see
We no be category o
Ode ma tilo pe losha
Ode come from America
Balance aaa mafoba sere o
Agbada fine get category o
The gory history of our greed and savagery
Awoken body but sleeping soul
African man
Say dem get category
African man
Say dem get category o
Wetin you see
We no be category
Wetin you see
We no be category
African man
Say dem get category
African man
Say dem get category
Boys dey po baba dem dey bo isi ewu
Boys dey po baba dem dey bo isi ewu
Boys dey po baba dem dey bo isi ewu
Girls dey po mama dem dey bo nkwobi
boys dey po mama dem dey bo nkwobi
Boys dey po baba dem dey bo isiewu
Boys dey po baba dem dey bo isiewu
Girls dey po mama dem dey bo nkwobi
I say Salam and I bring dagger
Salam and I bring jigger
Status thick in their statistics majestic I'm realistic
Ah real highness real Jah bless
Ebelebe wo wo wo o
Akara o Dede wo logbo
No station more distortion
Suppression in suction (kolokolo)
Stimulation of the nation
What's the fraction in your equation
Abduction of minor (ajitoro jitoro)
Concentration on ration ahahahaha
Abere re odo
Sofi Lo masho
Sofi ra moto
Tafa ra range o
Sade Lo ke gun
Ade Lo soko
Charlie Lo sode
Awe Lo saajo
Aserere oooo ooo ooo ooo

Written by:
Omoniyi Lawal

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Khalifa Khalifa