TeeBee - High Tension

I can never replace ya
I can never replace ya baby
I can never replace ya
I can never replace ya
Tell me where you dey go
You wan leave me go
Baby no be so o
Shey I tell you I no be player
No go play you like piano
Do re mi la ti do
Wa wa
Walking away from the sorrows
Said she's running away from the pain
Not certain about tomorrow
But we gatts to slow down o
Slow down
Wo Wo Wo
Baby pls slow down o
Slow down
And when you come manchi dey on attention o
Tension wo wo wo
Your body give me tension o
High tension wo wo wo
No I cannot deny it o
Your body dey cause traffic o
Komalorope wetin dem talk o
Cos na you I still go carry go o
Hmm
Somebody
Somebody explain cos koyemi o
Ahh
Nobody but your body do me nice
But we gatts to slow down o
Slow down
Wo Wo Wo
Baby pls slow down o
Slow down
And when you come manchi dey on attention o
Tension wo wo wo
Your body give me tension o
High tension wo wo wo
I can never replace ya
I can never replace ya baby
I can never replace ya
I can never replace ya
Lai Lai o
I can never replace ya
Lai lai
I can never replace ya
Lai lai o
I can never replace ya
Lai lai
I can never replace ya
Lai lai o
But we gatts to slow down o
Slow down
Wo Wo Wo Wo
Baby pls slow down o
Slow down
Wo wo wo
And when you come manchi dey on attention o
Tension wo wo wo
Your body give me tension o
High tension wo wo wo

Written by:
Franklin Robert-Maduekwe, Tobiloba Osobu

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

TeeBee

TeeBee

View Profile