RUNTY - Chaser (feat. Tee brown)

Bad man chaser
The money and loud and paper
Bad man chaser
The money and loud and paper
Pass me leem I no wan sleep
My eyes dey close I dey on trips
Pass me smoke I no wan gin
If you see my guys
You go see rollsroyce
And we dey on drip
Pass me leem I no want sleep here
Omo my guys dem dey
If you fuck with me
I pull the trigger
Omo I no dey play
I no dey fear I gat my niggas
If you fuck with me na just pics
Be ready for war when I tell my goons
Demma break your teeth
If you fuck with me na just ur pics
Be ready for war when I cook my
Rice I go add my Beans
Bad man chaser
The money and loud and paper
Bad man chaser
The money and loud and paper
Bad man chaser
The money and loud and paper
Bad man chaser
The money and loud and paper
Say what
Say we got the money and paper
Straight from grr yeah you know
Man I'm tryna get the money man
I'm tryna get the fame man
Back in the days
Dem be shiiti for church
Dem com pursue us
Say make we dey Comot
I no Sabi lie say na for my Domot
Ekwensu biko rapulumm na church
Look at the the things
Wey dey happen for street
Some people dey die
Some people dey cry
No dey look man wey dey look man side
No dey look man wey dey look man side
You fuck with me
When I had no gees
Talk about time
It's a bad man thing
It's a bad man thing
With the vibration
Issa bad man thing
When you fuck with me
Man what and I make you bleed
Bleed shouldn't never been on me
Wait what sleep on me
What shouldn't never sleep on me
Abracadabra when I holla my phone
They be telling me this
They be telling me that
Some people dey hate
You gas get am for mind
Right from Start no dey look man side
Trynna get the name coz we got no time
Trynna get the name coz we got no time
Yeah
If you fuck with me na just pics
Be ready for war when I tell my goons
Demma break your teeth
If you fuck with me na just ur pics
Be ready for war when I cook my
Rice I go add my Beans
Bad man chaser
The money and loud and paper
Bad man chaser
The money and loud and paper
Bad man chaser
The money and loud and paper
Bad man chaser

Written by:
able anuba, david paul

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

RUNTY

View Profile