X3M IK - Lafia Girls

Ik you
You already know

Lafia girls no Dey play
Keep my music on replay
For your sake me I lost my ways
Girl make you come my way

Lafia girls no Dey play
If anybody underrate
Allow your body to overtake them

All my guys say them wan relate
You gat them asking me for your names
Me I don't know wetin I go tell them

So I tell dem baby sadeeqa
Is a diva
Halima, ameera, siyama in my dm
That girl wey Dey burst up my liver
Baby Khadijah, ummaima, Fatima, rukkaiya, Fareedah, Ameena
Rahmat girl you fine like a diva

You be the type wey go spend every big boy money
Me I wan take you to mummy
You go like be my honey (honey)

Ki taka tsan tsan karda ah barki ah baya
Girl you look good in abaya
I go like Dey for your baya (your baya)

My sweety, sweety
Arewa baby
Girl am on my knees
Girl why you fine like this
Girl me I value this your body

My sweety, sweety
Arewa baby
Girl am on my knees
Girl why you fine like this
Girl me I value this your body

Lafia girls no Dey play
If anybody underrate
Allow your body to overtake them

All my guys say them wan relate
You gat them asking me for your names
Me I don't know wetin I go tell them

So I tell dem baby sadeeqa
Is a diva
Halima, ameera, siyama in my dm
That girl wey Dey burst up my liver
Baby Khadijah, ummaima, Fatima, rukkaiya, Fareedah, Ameena
Rahmat girl you fine like a diva

You don't know what am willing to sacrifice for your love
Yar gata, true love
Baby girl you gat what I want

Ki taka tsan tsan karda ah barki ah baya
Girl you look good in abaya
I go like Dey for your baya (your baya)

My sweety, sweety
Arewa baby
Girl am on my knees
Girl why you fine like this
Girl me I value this your body

My sweety, sweety
Arewa baby
Girl am on my knees
Girl why you fine like this
Girl me I value this your body

Written by:
Khalil Ismail

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

X3M IK

View Profile