Tiimmy Turner - MORE

Yeah Yeah Yeah
Yeah
Now it's taking me too long
Mmmm Mmmm
Yeah
I been having tough times but i know say i get hope
So me i tell myself, make i let you know
Say no be only you, say no be only you
Wey dey see shege for the road
Tough Times don't last
Good days don't last long too
But I'm doing my best
I dey try set up one or two
Sometimes i dey feel say the world dey against me
Things no dey come my way
And i go so hard my brother shey you can't see
Still i never reach where i wan dey
Shey na only me make mistakes
I don dey realize say i move wrongly
I come dey realize i dey move slowly(Yeah)
I want more with my life I want more(hmm)
And it's taken me too long
Motivating myself to dey push front
I been pushing myself to dey do more
I want more with my life I want more(hmm)
And it's taking me too long
Motivating myself to dey push front
I been pushing myself to dey do more
I don reason many things wey dey make me no wan lose hope
Cah wetin i go do, bro I can't give up
I been stunting on the devil
I dey open all the doors, I'm unlocking other levels
I been shitting on 'em rebels , kata kata for their body
Cause I'm on another level
Shey for field na me be seven
Make we dey fight i no go settle
Sometimes i dey feel say the world dey against me
Things no dey come my way
And i go so hard my brother shey you can't see
Still i never reach where i wan dey
Shey na only me make mistake
I don dey realize say i move wrongly
I come dey realize i dey move slowly(Yeah)
I want more with my life I want more(hmm)
And it's taking me too long
Motivating myself to dey push front
I been pushing myself to dey do more
I want more with my life I want more(hmm)
And it's taken me too long
Motivating myself to dey push front
I been pushing myself to dey do more
I grow fine like wine
Never waste my time
You should come let me take you for a ride
I been good all this whole damn time
You can't lie
It feels right
When you listen to my beat and my rhymes
Know I'm running out of time so I'm bout to say this
For this one last time
I been reason many things wey dey make me no wan lose hope
Cah me i tell myself say I can't give up
I been stunting on the devil

Written by:
Chukwunweike Oniah

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Tiimmy Turner

View Profile