Tiimmy Turner - EGO

Yeah Yeah Yeah
Oh Oh
Hi Chimy
Yeah Yeah Yeah Yeah
Shorty when I call you you no dey available
I know you, you are very capable
Person no fit whine you, You no dey traceable
Insatiable but I really gotta say
Shorty dey portable, She dey attainable
It's not debatable, Wetin I go do to you
Know say I be bad guy, I'm irreplaceable
So I really have nothing to lose
Come make you hear me here for the very first time
Make you hear me loud make e clear one time
I go turn you on with the sweetest vibe
I'm a very strange guy with a million whys
Make you hear me here for the very first time
Make you hear me loud make e clear one time
I go turn you on with the sweetest vibe
I'm a very strange guy with a million whys
Me I no be that guy, I no dey available
You know me I am very capable
I dey do wetin them no fit do
Say me no dey like whine
I be talk and do
Everyday me wake me a pray me a thank God
Say e gimme grace wey I use to dey stand tall
Nancy drew but I leave no clues
I dey put in work so I no go fit lose
How I go take cope?
If to say me I know
I for no dey carry you do wayo
I for no dey use myself dey joke
Oh no no
How I for take know oh
When I just dey my zone
Say I no go let them use my soul
Say Me I no go let them know my own
Come make you hear me here for the very first time
Make you hear me loud make e clear one time
I go turn you on with the sweetest vibe
I'm a very strange guy with a million whys
Make you hear me here for the very first time
Make you hear me loud make e clear one time
I go turn you on with the sweetest vibe
I'm a very strange guy with a million whys
How I go take cope?
If to say me I know
I for no dey carry you do wayo
I for no dey use myself dey joke
Oh no no
How I for take know oh
When I just dey my zone
Say I no go let them use my soul
Say Me I no go let them know my own

Written by:
Chukwunweike Oniah

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Tiimmy Turner

View Profile