Rozzady - Kilonso

Unounstand okay okay
All about the money don't disturb me
You know say to hustle no be crime
Guy man there's no time
Man gats to make that mulla on time
Only me know wetin I dey find
Know say I'll be fine
24/7 on the grind
Mi o gbo kan kan mo o
Gat me saying
Kilonso
Owo lon so
What's the koko o
I wanti money surplus
Emi fe lo wo o
That's the koko
Kilonso
Owo lon so
What's the koko o
I wanti money surplus
Emi fe lo wo o
That's the koko
Owo lon so
Search for the money till thy kingdom come
Me just dey all the precaution
Dem ah talk dem ah discuss
Wetin dem dey discuss
E jor lon so
Me I just dey the function
I no dey stop I dey grind
Idan gan gan (gan gan)
Emi lo mo tan so
When I step in ah the place
E loud like gan gan
Omo gbon (gbo)
To ba fe lowo ko ya jara e
Hustle sit up lati e ko gbo (gbo)
Wa kan gbon ni eko (le ko)
Wan ni so fun e ko to gbon
All about the money don't disturb me
You know say to hustle no be crime
Guy man there's no time
Man gats to make that mulla on time
Only me know wetin I dey find
Know say I'll be fine
24/7 on the grind
Mi o gbo kan kan mo o
Gat me saying
Kilonso
Owo lon so
What's the koko o
I wanti money surplus
Emi fe lo wo o
That's the koko
Kilonso
Owo lon so
What's the koko o
I wanti money surplus
Emi fe lo wo o
That's the koko
Where the money
Where the money dey
Tell me where the money
Brother where the money dey e
Where the money dey
Everyday a holiday
Just tryna stack up
Make I make a raining day
Back up back up
Stack up stack up
Mama dey for house just dey
Back up back up with prayers
I no fit replace am
Haters see you later
I've been on the road
Tryna look for daily bread
To ba bé si me lasan o ma té
Mhen I've got no regrets
Boys dey vex
Shey you no go like drive benz
Owo lon so
Search for the money till thy kingdom come
Me just dey all the precaution
Dem ah talk dem ah discuss
Wetin dem dey discuss
E jor lon so

Written by:
Adedayo Koleowo

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Rozzady

View Profile