Spice Priezt - Thankful (freestyle)

Every morning by eight
I am on my feet my feet
I don waka come out
Don wetin I go eat
Cause man wey dey for
House no go see food chop
And so many people
Wey dey go yarn shit

But nobody know
Nobody know
How I dey how I dey
Nobody know nobody know
How I survive how I survive
Nobody know ooo
Nobody know ohhh
Nobody know oooo
Oooo
Omo sha madupe
A MA madupe
If no be God
If no be God
Shebi man for Don kpame
A Sha MA dupe
A Sha MA dupe
If no be God
If no be God
Man for Don kpame
A Sha MA dupe
We go dey give thanks to Jah Jah
O Lord
We go dey give
thanks and more
Sha MA dupe
A Sha MA dupe
If no be God
If no be God
Man for don kpame
Thank you for the air
wey I dey breathe
Thank you for your blessings on me
Thank you for everything
You that you doing
Even did the one I no dey ask for
Baba got my back
Twenty four seven
Loke Loke ni spice lo
Loke Loke ni army lo
Every second
MO ma Gara MO Gara
Tiri pe MO ni baba
Every second
MO Gara MO Gara
Tiri pe MO ni baba
Baba got my back
Twenty four seven
Baba got my back
A ma dupe
A MA madupe
If no be God
If no be God
Shebi man for Don kpame
A Sha MA dupe
A Sha MA dupe
If no be God
If no be God
Man for Don kpame
A Sha MA dupe
We go dey give thanks to Jah Jah
O Lord
We go dey give
Thanks and more
Sha MA dupe
A Sha MA dupe
If no be God
If no be God
Man for don kpame

chants

Written by:
David Osunde

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Spice Priezt

View Profile