Spice Priezt - Isabella (feat. Hellboileo)

Spice Wan bi
Isabella get body e
Get backa wey fit kill me e
Like the way you
Dey shine shine
Like the way you
Dey glow glow
Like the way you
Dey shine shine
Like the way you
Dey glow glow
I give am true pass
She confirm otunba
I no be judas
But she wanti my silver
Omo na smally
But she get it liver
Ashanti o pepe re
Pepe re pepe re
She get it Shakara
Abeg make dem leave am
I wan plant my cassava
Inside your farm
Omo gba fu mi
Dollar la ma no
Dollar la ma no
Naira no dey for here
Isabella get body e
Get backa wey fit kill me e
Like the way you
Dey shine shine
Like the way you
Dey glow glow
Like the way you
Dey shine shine
Like the way you
Dey glow glow
Isabella get body e
Get backa wey fit kill me e
Like the way you
Dey shine shine
Like the way you
Dey glow glow
Like the way you
Dey shine shine
Like the way you
Dey glow glow
Girl I like the way you
Dey shine shine
Yes your love don
Make me kolo
Yes your love Don
Make me kolo yeah
Say make I take you
On my shoulder
Shebi na then
You go know that
This my love
It be flowing all over
Say make I take you all over
Bad girl come close
Make I hold ya
I no fit keep am
On the low now
I show you off like
Everybody got to know now
Please come close
Make I hold ya
My baby is the hardest & baddest
You could know
The way you move your body
Make all the niggas go low
LOW LOW
My baby I am gonna love you
With my body and my soul
This My baby see my baby o
Isabella get body e
Get backa wey fit kill me e
Like the way you
Dey shine shine
Like the way you
Dey glow glow
Like the way you
Dey shine shine
Like the way you
Dey glow glow
Isabella get body e
Get backa wey fit kill me e
Like the way you
Dey shine shine
Like the way you
Dey glow glow
Like the way you
Dey shine shine
Like the way you
Dey glow glow

Written by:
David Osunde

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Spice Priezt

View Profile