Zuncho Tha Great - MONEY

I go by the name
Zuncho
Rhyme, di ma man muh go house, mama deh cook rice
If you go meet your mum, she fi put you right
After that we go go, baba go book fly
See that babe wey the stroll, with the butterfly
Omo guy muh go see if the jet don fly
I wonder how all these girls don be betrayal
If you give her that ice cream, she fi throw away am
The swagga don di too much, make you checkmate am
In kuma, Baha, Kabaza, Suhar, Bika
See that girl on the stage, make we pursue her
She di dance Alanta with the Kukuma
Oya nah, take your mic, nuh di fuck Kumba
As I get money for my pocket
Nah to go flex with my guys
As I get money for my pocket
Nah to go club with my girls
As I get money for my pocket
Nah to go shayo tonight
As I get money for my pocket
Nah to go sponsor my fans
As I get money for my pocket
Me go dey fly PJ, nuh be rocket
Banan shan ruwa kona bucket
Dik inda mu shiga ana kalan mu kaman bracket
Spendin' money every second, every minute
Bana tuka motor, sey mey bakin Tint
Kaya kuma LV, DG, sey tha Gucci
Babe dina kuma batayin friends, sey da Nicki
Ko Huncho benuna muna kashe kudin
Duk inda na shiga, muh nah Bustin' Wuri
Toh Oga Yashi go sey ah bashi wuri
Ko Sarki ya ganmu, ya nah handin' garin
Clubbing' no di turn up, mbah muh ah warri
Baby girl whine up, make I give you money
Mu keba, celebrity stage ah party
Gwara Gwara, shaku shaku, twerk it my lady
Need a sugar daddy, come meet Kapachino
Wanna know my name? call me Al Pachino
Elbo ma yasara, cause I'm flying Moschino
Davido Adeleke na my friend and you know
Bana tare yarinya ma har ta ce mun NO
Baba G ka chika karya nji dadiyo
Allah barku tare that's my prayer momiyo
Zamu kashe kudi ranan, mu p O.B.O
As I get money for my pocket
Nah to go flex with my guys
As I get money for my pocket
Nah to go club with my girls
As I get money for my pocket
Nah to go shayo tonight
As I get money for my pocket
Nah to go sponsor my fans
If we no make money, wetin we gain
See me like this, nah wisdom full my brain
Motigbano, no be pancake or grain
Ina paso, I dey break their chain
See this life, nah money be the way
Surely one day, the hustle gat's to pay
We go flex up, we no go jons or play
Every morning, I dey kneel down and pray
Baba God abeg show me the way
Make I get money wey go con full my tray
Haters wan dey follow me spoil my day
Dey for where you dey, make I dey my dey
Nah only viking and pirates dey sail
No be every finger wey be the same
I have to repent for all of my sins
Cause one day you go surely end up for cell
My fanbase is getting to a foreseen
Bana shan kwaya Ko kuma codiene
Na me be their only master, not Odin
Yiwasa dani zan saka Ajiki
We no they brag, cause we don tey for the game
Looking stinky with your body so lame
Steady focus me no Dey cross my lane
Zuncho rhythm me up next me finna blow
As I get money for my pocket
Nah to go flex with my guys
As I get money for my pocket
Nah to go club with my girls
As I get money for my pocket
Nah to go shayo tonight
As I get money for my pocket
Nah to go sponsor my fans

Written by:
Zuhairu Bayero

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Zuncho Tha Great

View Profile
St!ll Chas!ng After Money - Single St!ll Chas!ng After Money - Single