Rio Mighty - Odeshi

Tani o Tobi ju oluwa Lo,
Who be greater than God?
Nobody eh ehhh
That God him be my Papa,
That’s why I no dey suffer,
Enemies just Dey para,
Everyday:

But as I Dey, I fear nobody face o (I fear nobody face)
Na Baba God Dey give me strength make I Dey say so. (Dey make I say so ooo)
Cos I get backing, no weapon go trace o (
For my case o, Baba God Dey blaze o.

I’m untouchable
Odeshi HEY Odeshi
Dem go try and try and try and try
Odeshi HEY Odeshi
Even if dem try to shoot that weapon
Odeshi HEY Odeshi
I got Holy Spirit bulletproof
Odeshi HEY Odeshiiii

Back to Sender, Sender,
Wetin dem plan for me no go prosper prosper,
I get full vim no shaking, i be stronger, I be stronger.
Olorun ni Oluwa mi, you no fi conquer, conquer yeah,
Why should I worry?
When God is for me?
Nothing can stop me???

Ahhhhhhh ahhhhhhh ahhhh ahhhhh

I am blessed and I am covered (wuuuu ahhh)
Protected from any powers (wuuuu ahhh)
God be my Jagaban I say with my full chest:

Odeshi HEY Odeshi
Dem go try and try and try and try
Odeshi HEY Odeshi
Even if dem try to shoot that weapon
Odeshi HEY Odeshi
I got Holy Spirit bulletproof
Odeshi HEY Odeshiiii

Onyeka ka Chineke ike oh oh
Who is stronger than God?
Nobody eh ehhhh
That God him be my Papa,
That’s why I no dey suffer,
Enemies just Dey para,
Everyday:

But as I Dey, I fear nobody face o (I fear nobody face)
Na Baba God Dey give me strength make I Dey say so. (Dey make I say so ooo)
Cos I get backing, no weapon go trace o
For my case o, Baba God Dey blaze o.

I’m untouchable
Odeshi HEY Odeshi
Dem go try and try and try and try
Odeshi HEY Odeshi
Even if dem try to shoot that weapon
Odeshi HEY Odeshi
I got Holy Spirit bulletproof
Odeshi HEY Odeshiiii

I’m untouchable
Odeshi HEY Odeshi
Dem go try and try and try and try
Odeshi HEY Odeshi
Even if dem try to shoot that weapon
Odeshi HEY Odeshi
I got Holy Spirit bulletproof
Odeshi HEY Odeshiiii

But as I Dey, I fear nobody face o
Na Baba God Dey give me strength make I Dey say so.
Cos I get backing, no weapon go trace o
For my case o, Baba God Dey blaze o

Written by:
Rio Mighty

Publisher:
Lyrics © Songtrust Ave

Lyrics powered by Lyric Find

Rio Mighty

View Profile