IceberG and LC Beatz - No Jokes

Oh yeah
Oh yeah
Oh yeah
Go
Check it
Uh
I no dey joke with my Christianity
I no dey joke with my Christianity
I no dey joke with my Christianity
I no dey joke with my Christianity
I no dey joke with my Christianity
I no dey joke with my Christianity
I no dey joke with my Christianity
I no dey joke with my Christianity
Omo, This life wan be like e wan wound me
I no dey gara ko si isan bi Bruce Lee
But everywhere wey I go good news dey
Cos I know say God dey cover pass duvet
Heyyy, Cover pass duvet
Even when I'm on my last 2k
God still dey give me joy on a good day
Cos when I look around na only you dey
You see this gbedu I dey feel am
If you carry am go north dem go pheel am
Omo, Jesus too fresh I fit bill am
If I catch the devil I fit kill am
Omo, I no dey joke with my faith o
I dey open door for am on a date o
If girigiri come who I go pray to
God stand gidigba he no dey shake o
I got faith
Even if I loose everything
I got grace
I got grace
Yeah Yeah Yeah Yeah
I no dey joke with my Christianity
(gba)
I no dey joke with my Christianity
(kilowi)
I no dey joke with my Christianity
(oloun)
I no dey joke with my Christianity
(kosawada)
I no dey joke with my Christianity
(gba)
I no dey joke with my Christianity
(awada wada)
I no dey joke with my Christianity
(kin sere ke)
I no dey joke with my Christianity
Oshey,
I no dey joke with my eternity mhen
I no go joke make I miss anything mhen
I no dey joke when I see enemy mhen
If I dey joke na insanity mhen
Ah, Joy plenty but we no pay
Ah, We sabi and we dey pray
Ah, We gentility but we know say all power belongs to bamiloke
Guy, e no matter where we go from here to here
Na Jesu we dey carry from head to leg
We fit para cos we no dey fear for here
No be man we dey carry for head for here
I got faith
Even if I loose everything
I got grace
(I got grace)
I got grace
Yeah Yeah Yeah Yeah
I no dey joke with my Christianity
(I no dey joke)
I no dey joke with my Christianity
(uh no)
I no dey joke with my Christianity
(I no dey joke)
I no dey joke with my Christianity
(I no dey joke o)
I no dey joke with my Christianity
(I no dey joke o)
I no dey joke with my Christianity
(I no dey joke o)
I no dey joke with my Christianity
(yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh)
I no dey joke with my Christianity
I no dey joke with my Christianity
I no dey joke with my Christianity
I no dey joke with my Christianity
I no dey joke with my Christianity
I no dey joke with my Christianity
I no dey joke with my Christianity
I no dey joke with my Christianity
I no dey joke with my Christianity

Written by:
Bukunmi Onasanya

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

IceberG and LC Beatz

View Profile