slimD - Remember

Kidda music records
Slim D the bad guy lomo
Lomo
Ema sheun ojo o
Jehovah jireh

Do ham for me
Open way for me
I'm tired of this
Me sef wan get money
Change my story
All the home bills on me
My papa go dey vex for me
If I no make this money
Do ham for me
Open way for me
I'm tired of this
Me sef wan get money
Change my story
All the home bills on me
My papa go dey vex for me
If I no make this money

I came from a family of six oo
Do ham for me make it easy oo
I gat a lot of things I Dey think oo
But I have to buckle up make everything set oo
It's my turn remember me
In everything I do make you cover me
I no want shortcut cuz eru n bami
But make I see my own do iyen lo bami
Iyen lo bami

Many people don blow
Me sef I wan show
Make e set o oo
I don try my best
I'll never rest until I get it right oo

Melo ni mofe so
All the shenking wey I dey see
Omo iyami is too much
Padi mi tan hotspot
He go off data asap aberi nkan
Omo iyami kosi nkan
Oju mi ti ri gan
But I no go give up
Now it's time to link up
Eniba foju ana womi ebora ma bo won lasho

Do ham for me
Open way for me
I'm tired of this
Me sef wan get money
Change my story
All the home bills on me
My papa go dey vex for me
If I no make this money
Do ham for me
Open way for me
I'm tired of this
Me sef wan get money
Change my story
All the home bills on me
My papa go dey vex for me
If I no make this money

Shine your light on me oh lord
Make I fit to reach the top
Steady cash out all days nonstop
Which day e go reach my turn
Awon egbemi ti gbera tan
I put my trust on God
Shetemi make me sef Dey ball
Anytime I rise make I no Dey fall again
Answer my prayer ooo
Make I no suffer
Hustling everyday I too Dey waste data oo
Jo bamishe ko better
Shine your light on me make I no sobber oo
Emi gan fe gbera
Those of them wey dey reason me local
Make dem wonder how I take dey do ham

Do ham for me
Open way for me
I'm tired of this
Me sef wan get money
Change my story
All the home bills on me
My papa go dey vex for me
If I no make this money
Do ham for me
Open way for me
I'm tired of this
Me sef wan get money
Change my story
All the home bills on me
My papa go dey vex for me
If I no make this money
Pondiz

Written by:
Mesewonrun Daniel

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

slimD

View Profile