Jesse ama and Jesse ama Nyeche - G.D.I.A (God Did It All)

International , I wan be international boy
Flying from state to state
cnd singing on different stages in very nice places.(Ooh)
International, I wan be international boy
Wanna be ontop of the chart like billboard
The kind in my dream and the kind in the real world.
I remember way back then, when I didn't work back then
(Them no believe)
I no go lie I Dey get the idea say I no go succeed
But me I stand gidigba for ground because
Papa God Dey here for me
Say one day make I blow
Say one day I go blow

I know, I know
I know E sure for me
Say one day, I go myake am and tell dem
(God did it all)

I never had it all
But I been Dey grind, make I see result.
Sorry I done missed your calls
Cause if e no be money, then I'm not involved.
They wanna see me fall, tell me why the enemies wan see me fall.
Life na turn by turn, Wetin you go wish for e go surely come.

When you give what belongs to Caesar,
So,why you no go give me my own?
When the weeds all rolled up in the rizzla
So, Why you no go give me my smoke?
(Why you no go give me my smoke?)
Don't got the energy, leave me alone
It's not a crime to be chilling in my zone
So bad men, make una leave me alone
Cause
I know e sure for me.

Written by:
JESSE AMA NYECHE, JOSEPH LEKAN

Publisher:
Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC

Lyrics powered by Lyric Find

Jesse ama and Jesse ama Nyeche

View Profile
G.D.I.A (God Did It All) - Single G.D.I.A (God Did It All) - Single