Klent Maidas - Mon Ami

Yh yh
Dun kno' Dun Kno'
AYMA
Hmmm hmmmm
I wan dey with all of my gees
Make we chop all the money
I been think so many things
I say make I tap her
Tap her tap her tap her
Omo Mon ami Cest la vie
Wetin my eye see
I no fit preach
Come my side everything soft
Hmmm hmmm hmmmm (la la la la la la)
Hmmm hmmm hmmmm yh
Mon ami Mon ami Mon ami na you I love
Mon ami Mon ami Mon ami na you be the koko
Mon ami Mon ami Mon ami na you be the one
Mon ami Mon ami Mon ami e carry me go sokoto
Ana sologo (sologo)
Asam potoko (potoko)
Many follow go (follow go)
Omo I jogodo (jogodo)
Till I kolo go (kolo go)
Dem Dey choo lo go (choo lo go)
Hmmm hmmm yh yh
Kporokoto
And am finna go (finna go)
You go follow go
We go Morocco (Morocco)
You go chop okporo
Till we jogodo (jogodo)
Omo na koro koro
Hmmmm hmmmm (Kporokotoo)
Ibini ma kusiii (kusiii)
Me I don lose my balance
Shey na for pussy (pusssy eeeeh)
Mehn I got chi chi
And am Gucci
Thunder fire haters
Around town
Everywhere dey kpa lash
Ayigi yii (yiigiii giii yiiii)
Ayaga ya (yooo gooo yooo)
My eye don see plenty lagbaja
Ayigi yiiii (yiigiii giii yiiii)
Oyooo goo yooo
I don go Mountain go offer prayer (yooo gooo yooo)
Mon ami Mon ami Mon ami na you I love
Mon ami Mon ami Mon ami na you be the koko
Mon ami Mon ami Mon ami na you be the one
Mon ami Mon ami Mon ami e carry me go sokoto
Ana sologo (sologo)
Asam potoko (potoko)
Many follow go (follow go)
Omo I jogodo (jogodo)
Till I kolo go (kolo go)
Dem Dey choo lo go (choo lo go)
Hmmm hmmm yh yh
Kporokoto
And am finna go (finna go)
You go follow go
We go Morocco (Morocco)
You go chop okporo
Till we jogodo (jogodo)
Omo na koro koro
Hmmmm hmmmm (Kporokotoo)
Yh yh yh
Kere keh-keh Gee keh-keh
Keh gee keh-keh
Kere keh-keh gee keh-keh
Keh gee keh-keh
Kere keh-keh gee keh-keh
Keh gee keh-keh
Kere keh-keh gee keh-keh
Keh gee keh-keh
Kpam kpam chuuukpey
Chinua Achebe
Dun kno Dun Kno oh
Hmmmmmm Hmmmmmm yh

Written by:
Cater Money, Clement Promise

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Klent Maidas

View Profile
Mon Ami - Single Mon Ami - Single