Shapy - Panadol

Baby this your body
Is a miracle
Say na my bed
She go dey dey
Isabella pull your
Make we dey dey o
You be like liquor put some ice on you
Tiwa savage make a man confuse
You know
You've got me on the lose
Animal wey to fitti suck a juice
Gyal dem suga
Say me dey on her wish list
Roll like rizla
I be your sativa
You give me headache
But I get panadol for you
Your body tempting
I for like to konlonbi
I'm on my knees
Na you de find me
Onome dem say you dey find me
You de find me
Amaka dem say you de find me
I'm on my knees
Na you de find me
Fulake dem say you de find me
On my knees
Na you de find me
Bola dem say you the find me
Chop you like ram for this Ramadan
Give you good love
For dis harmattan
You be my jagaban
Ma and you tight like rubber band
You putti my heart on default
I no give you pressure
And if you stress
I go be your comfort o
You give me headache
But I get panadol for you
For you
Your body tempting
I for like to konlonbi
I'm on my knees
Na you de find me
Onome dem say you dey find me
You de find me
Amaka dem say you de find me
I'm on my knees
Na you de find me
Fulake dem say you de find me
On my knees
Na you de find me
Bola dem say you the find me
Say na my bed she go dey dey dey
Say na my bed she go dey dey dey
Isabella oya make we Pempe pempe pe
You putti my heart on default
I no give you pressure
And if you stress
I go be your comfort o

Written by:
Msughter Shaapera

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Shapy

View Profile
Desire - EP Desire - EP