Dwaeloe - scream my name

E get many many things wey dey sup for my life
Wey two minutes no enough if I start to dey talk
Many many guys them be ballin'
But I tell my mama
Promise say I no go do fraud
Even all the girls I be datin'
They be ratin' niggas
Wey dey even send them more funds
I be losing' friends just for love
And when it ends
Goddamn, just look at the cost
Omo for school, I no wan concentrate
My music one year, I no even create
My life is fallin', omo I wan crase
I no know wetin I wan do again
I no get friends, I just got my fan base
The ones I had don dey see me as threat
How I wan make my mama elevate
If there's one thing, it's this music I make (music I make)
So I know, all these feelings will go
One day, Imma sell every show
They go dey call me their GOAT
I go dey on cruise for the west coast
My papa go dey chop life
And my mama no go dey cry
I go dey live like I'll soon die
Small time, everybody's gon scream my name
Dwaeloe, Dwaeloe, Dwaeloe, Dwaeloe
Dwaeloe, Dwaeloe, Dwaeloe, Dwaeloe
Dwaeloe, Dwaeloe, Dwaeloe, Dwaeloe
Dwaeloe, Dwaeloe, Dwaeloe, Dwaeloe
Everybody's gon' scream my name (Dwaeloe, Dwaeloe)
Everybody's gon' scream my name (Dwaeloe, Dwaeloe)
Everybody's gon' scream my name (Dwaeloe, Dwaeloe)
Everybody's gon' scream my name yeah (Dwaeloe, Dwaeloe)
Everybody's gon' scream my name (Dwaeloe, Dwaeloe)
Everybody's gon' scream my name yeah (Dwaeloe, Dwaeloe)
Scream my name yeah (Dwaeloe, Dwaeloe)
Everybody's gon', everybody's gon'
Scream my name (Dwaeloe, Dwaeloe)

Written by:
Chijindu Oke

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Dwaeloe

View Profile