Bella Shmurda - My Brother

(En'-, en'-, en'-)
(En',En', En', Enta)
Elijah, can you bring my brother back?
Only you my Jackie Chan

For studio where we dey, when I met you
I saw you recording and I loved you
We like same things
We share same dreams
You go follow smoke cigar, when I switch Benson

(Aya ya) baba gbo adura me o
2020 oju mi ri o
That same year met Imole
Omo ologo omo o wale
Ahhn se ko por ke
Omo ti o gbebe

Won lor shey ote but I don warn them
Ah oya fuck them
I don't really send them (send them)
Loju won imole di legend (di legend)

I get pako wey get charisma
Carpenter wey get calibre
You be bad man, wey get good mind
You be fine boy, wey get plenty styles

Ah, my brother, my friend
Will this be the end?
What is the essence for the hustle for the life?
What's my offence?
What have I done?
Wetin' I do?
You left me with tears aje

Elijah, can you bring my brother back?
Only you my Jackie Chan
Tani ma bawi tani ma bawi tani ma basor
Elijah, can you bring my brother back?
Only you my Jackie Chan
Tani ma bawi tani ma bawi tani ma basor

We both do Yahoo, we no get pay
Living like asu, pepper everyday
Everything we face no be say today
Just like yesterday, take de pain away

Ahh, when I born one
Are you born one?
And I lost one
And you tell me it's fine
Brother, no time
And I make one
And you dey there
When I born another one

I get pako wey get charisma
Carpenter wey get calibre
You be bad man wey get good mind
You be fine boy wey get plenty styles

Ah, my brother, my friend
Will this be the end
What is the essence for the hustle for the life?
What's my offence?
What have I done?
Wetin' I do?
You left me with tears aje

Elijah, can you bring my brother back?
Only you my Jackie Chan
Tani ma bawi tani ma bawi tani ma basor
Elijah, can you bring my brother back?
Only you my Jackie Chan
Tani ma bawi tani ma bawi tani ma basor

Mohbad Mohbad
Mohbad Mohbad
Mohbad Mohbad
Mohbad Mohbad

Written by:
Akinbiyi Ahmed Abiola

Publisher:
Lyrics © Sentric Music, Songtrust Ave, EMPIRE PUBLISHING

Lyrics powered by Lyric Find