Adonys - Biggest Baddest Boi

Ooooooh

Bad belle lo po laye
Kehinde le joju taiye
Olorun ma gbe mi fun aye huh
Femi na ti gbe wan sare huh

Yeah I still dey
Went to the other side
We dey see many things but I still dey and I still dey wear my crown for head
But I no fit say
No be by my power
Say everything wey I do just dey enter
If you know me you know me no regular
And that's the reason dem dey holla

Baddest boi
Emi gan biggest boi
Now I'm chikilaka in my toy
Fine boy lomo gan
Hey fine boy lomo gan
Hmm I don get joy
Look at them dey call me baddest boi
Baddest boi yeah

You go chop
Nigerian koboko
Straight from Magodo
Oma kigbe morogo
Give dem give dem slow slow

Written by:
Victor Joseph

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Adonys

Adonys

View Profile