Hellboy - No relent

Yeeehhhh
honey boy again ohh
Hellboy lonkii
I've been Down on my ten toes
Looking for somebody to help
Nobody to help ohh
Eleda mado ju ti mi ohh
Hustle everyday and night no time to Dey rest ohh
I've been Down on my ten toes
Looking for somebody to help
Nobody to help ohh
Eleda mado ju ti mi ohh
Hustle everyday and night no time to Dey rest ohh
Where I come from they show no love
So I gat too wake up gat too keep
It up
Forget about the haters make you prove them wrong
Just keep on on your hustle you go get the top huh
Some hard times but we no relent
If you no fit motivate make you comot for here
Some haters been Dey look Wetin Dey sup for here
But baba pass them we no fit carry last for here
Some many things wey e don Dey sup
Sometimes e go even hard to even see food Chop
We Never relent many good times ahead
But we thank god now everything don Dey set eh
I've been Down on my ten toes
Looking for somebody to help
Nobody to help ohh
Eleda mado ju ti mi ohh
Hustle everyday and night no time to Dey rest ohh
I've been Down on my ten toes
Looking for somebody to help
Nobody to help ohh
Eleda mado ju ti mi ohh
Hustle everyday and night no time to Dey rest ohh
Anyhow e won be shomope miole kana
Where the money de gan gan de NI mon waka
Make money plenty Õmö oro pelu jaara
Cho cho cho cho United kilen baaka
I no dey reason person wey no dey reason me
Because if e con red who go pity mii
Towo bayii kpor wa Yor shibi niiii
Ojumalariiii a mo Enî n feniii
My nigga no go dull make you work for money
Jaiye lor na baba get the glory
Banuso no go teliii person
When the money don dey dem go rock your body
Malo
malo bobo mii o
Everybody been capping zobo Nii o
If no be money mater mape mii o
Cos I stand on jaaa and e sure meeee
I've been Down on my ten toes
Looking for somebody to help
Nobody to help ohh
Eleda mado ju ti mi ohh
Hustle everyday and night no time to Dey rest ohh
I've been Down on my ten toes
Looking for somebody to help
Nobody to help ohh
Eleda mado ju ti mi ohh
Hustle everyday and night no time to Dey rest ohh
If e sup for your side e better make you thank God
Dey alive no foor do face time with your android
Good boy no dey good na why I be the bad boy
We no HANDs on God na money nain be fine boy
Many times I no get nobody dey call my phone
Different times I don sing and dem no dey hear my tone
As the money never dey, so I rather dey my dey
And I never cross my lane, Its better to be alone
But niga wan flex
Niga wan make am
Niga wan
Niga wan pull up
Make them see how the thing they go
Make them see say the boy no Dey joke
I've been Down on my ten toes
Looking for somebody to help
Nobody to help ohh
Eleda mado ju ti mi ohh
Hustle everyday and night no time to Dey rest ohh
I've been Down on my ten toes
Looking for somebody to help
Nobody to help ohh
Eleda mado ju ti mi ohh
Hustle everyday and night no time to Dey rest ohh
Where I from they show no love
So I gat to wake up gat to keep it up

Written by:
Mujeeb Muftau, Quam Yusuf

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Hellboy

Hellboy

View Profile