Hellboy - Awa'o'raye

Ad*crown!!
Haa Hellboy lonkii
Mother fvcking memories mio fe Mo ooo
Steadily bombing koma se Jo oo
Ain't ghat no time kosi yemo oo
Enemies Dem won bloody my pressure oo
Hmmm mama said there's no time to play
No need to underate imma fit go astray
Been in the jungle like the lion in the cage
Energy inside of me boiling like I dea on stage
Baba God no be every sabi all
Make I no loose guard Even wen I don dea ball
Plenty enemies many haters dey show as human
Waiting for my down fall
Koju maribi Kaye ma mumi
Make he no go be like say I no Sabi anything
Pull up with my guys in a lambo
In a Bentley yeh every body won chill
suddenly u no fit to understand bro
life fvck me hard still standing on my ten toes
huh ma relent bro there's a way to go
u can plus everything jo kosha ti di Owo
Potiti potiti life is about the gravity
You better use force kole ma Jo titi patiti
Secondary School till we reach University
Na h**kup be ur work u be olosho entirely
Huh kelechi ur bum bum no go kill person
Huh what the shit u high me like I take Benson
Ur bum bum clap clap
Everything sharp sharp
Ko le ma lo fast fast
Wole je kin bo card
Babe would you let me be
Bimo Mo wayi Mon kanra pelu beat
Kosi yemo wos boya kogba bi
I will hit like bad boi on the street
Kilo Kan boss, awa o raye oooo
You never begin de crawl tatiii sanle oo
Ewa lon gbemu efe je punch
Igboro tiii take over efun wa laye oooo
Initially ama bad boy from scratch
Babu wahala babuuu this babu that
I know you fuck wimme everyday every night
But I'm still gonna bet you don't know me like that
Where the kalaa Jekin gbo kannn
Gba gba gba gba Loma je Toba lokan
Emii oga Elle daddy
Omo onii furo nla la yii talo fowonnnnnn
Jayin jayinnnj oko musuuu
Oni toba fe lo bugatiii koma kin sun
Sha ma telo shama jelo
Ijo Kan oma ponle biii epo diesel
Momo Reno momo Idan momo OGO ginger
Holy water, pour mii water
Hellboy lonkiii koni baje
If I toast your babe koni gba ke?
Kilokan boss awa'o'raye o
Awa awa awa'o'raye o
Awa'o'raye o
Arena sounds
Awa'o'raye o

Written by:
Muiz Adecrown, Quam Yusuf

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Hellboy

Hellboy

View Profile