Ogranya - Swing

I'm into you girl
Come make I give you all my love
Come make I give you all my love
I'm really feeling you girl
Come make I give you all my love
Come make I give you all my love



Swing like jangolova
If I catch you baby issolova
Put my lips all over you
Swing those hips come closer

Get as e de do me
I need your touch
My head e want burst
I can't get enough baby
Get as e de do me
I need your touch (your touch) (babe)
My head e want burst (want burst) (babe)
I can't get enough (babe)



Swing like jangolova
If I catch you baby issolova
Put my lips all over you
Swing those hips come closer

Swing like jangolova
If I catch you baby issolova
Put my lips all over you
Swing those hips come closer

I'm fighting my demons
I'm doing deliverance
To be with you my love
Girl take for instance
Say I be your mister oo
She tell me say na
One plus one dem want to concur (concur)
All natural na she get her contour (contour)
Girl any man (any man)
Wey no respect our privacy (privacy)
He want to (wanna) draw the first blood
Cos I dey
Craze for your case
Girl believe me
Washing your plate
Doing the dishes
Oh girl my mission is to attend to your need
You make a badda man craze

(Can't get enough of you girl)

Swing like jangolova
If I catch you baby issolova
Put my lips all over you
Swing those hips come closer

Swing like jangolova
If I catch you baby issolova
Put my lips all over you
Swing those hips come closer

Written by:
CHES ANTHONY, MATT MARTIN, SHAWN MOORE

Publisher:
Lyrics © Songtrust Ave

Lyrics powered by Lyric Find

Ogranya

Ogranya

View Profile