Delax 4G - Gutter

Hmmm hmm hmm
Hmm hmm hmmmm
Everyday Mon hustle
Running like tottle
Ololo ma sun
My shoe I dey buckle
Me wey no geh uncle
One day e go burble
Awon temi oyo jo
Wonni Delax o wa le
Tobarimi kodo bale
Toba fk up kanlę
Oda le baale
Me ah be king no b baale

You wan know thin I know
Some ma nigga don go
Some pain be like claro
And I'm still chasing my doe
As I stand on my ten toes
Make my actor yen pa boss
Many places man don go

Them say dem see me for London ohr
Mon hustle lor mofe domo tansoo o
Cus my mama praying kin ma shey nan torokobo
When them list the richest make them mention my name among
Pray everyday Toba fe je talaka mo
Osha mo bonshen lo omo gutter ma lo laye
Gutter gutter Malo laiye
Oshamo bonshen lo omo gutter malo laiye
Gutter gutter ma lo laiye

Everyday Mon hustle
Running like tottle
Ololo ma sun
My shoe I dey buckle
Me wey no geh uncle
One day e go burble
Awon temi oyo jo
Wonni Delax o wa le
Tobarimi kodo bale
Toba fk up kanlę
Oda le baale
Me ah be king no b baale

You wan know thin I know
Some ma nigga don go
Some pain b like claro
And I'm still chasing my doe
As i stand on my ten toes
Make my actor yen pa boss
Many places man don goes

Original no be photocopy
Them shawty call me Delax yummy yummy
Gum your body like iam your future hubby
If it's not money omo koma kanmiii
Tell me if u no feel me again o
Many things don sup wey u no knew
Waka jeje it's a ghost mode
Sleeping every night na zero i go gain o
Wetin Dey sup ! nothing Dey sup
Hustle is real i gat to get to the top
Ila owo muri koseni tomo bosheko
Omo nkan toju mari on dawo Luis vilton
Sho mope caki no be leather
Toba tafa oshi yen wa moni back to sender !
I roll my pain and worries inna d risla
Tin Mo n hustle Ki pocket le full bi ta arsene wenger

Some my nigga don go
Some pain be like claro

Written by:
Adewunmi Adekoyeni

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Delax 4G

View Profile