WorldWide - God's Design

So many of them wondering how I dey shine when I do my thing
But them no know say na oluwa sho mi na him designing
So many cold nights that I got frozen tears run down my cheeks
Boy e don tey wey I don know say everything na Gods timing
(Dem no know say na oluwa sho mi na him designing)
(Don tey wey I don know say everything na Gods timing)

Verse
Everyday and everynight I've been grinding hard
I dey wait for Gods timing
Even things no work
Even things go slow
I still know say na Gods timing
Cos anytime wey I feel stuck
I dey put in work
Put my faith in God
Anytime wey things come work
E be like film trick e be like dream work
Talk e no concern me
I get friends wey dem turn to my enemy
Some of them dey shock as I am shining
Everything that I do is outstanding
I dey like team work
I dey like see dream work
I no like see people drop
I just want to see you pop
I wan turn this flip flops
Into drip drops
Chorus
So many of them wondering how I dey shine when I do my thing
But them no know say na oluwa sho mi na him designing
So many cold nights that I got frozen tears run down my cheeks
Boy e don tey wey I don know say everything na Gods timing
(Dem no know say na oluwa sho mi na him designing)
(Don tey wey I don know say everything na God's timing)
Life on the road
Life is a journey
Be graceful
When you wake up in the morning
Be grateful
Sun shine when you are awake
Sun shine when you are asleep

Written by:
Gideon Adeyemi

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

WorldWide

WorldWide

View Profile