Shapy - Joy is coming

I've been on the road
Chasing big dreams
I hope they know
This one no be news
No be 10 o'clock news
I no dey lazy my guy
I dey work so hard on God
E remain when God go endorse
God go endorse me
Nobody dey to help me
My help is from you oh God
Make someone invest me
Say my talent no dey enough
All I have I dey thank God for
The journey long so I no go stop
All of my pain and all my lost
I no go let am kill my joy o
Joy is coming
Aaaah aye ayeh aeh
Joy is coming
Aaaah aye ayeh aeh
Joy is coming
Aaaah aye ayeh aeh
Joy is coming
Aaaah aye ayeh aeh
Too many things wey don sup o
Wetin my mouth no fit talk o
Brother make you wipe your tears away
Problem no the finish gon gon
Even your best friend go backbite you
E no mean say I no send you
If you fall make you stand up strong
Yolo you only live once
See this life na turn by turn
Hold o coz your sun go shine
Congratulations go reach everybody yo yo
E go reach everybody yo yo
Good news no go finish for my household
No go finish for my household
Congratulations go reach everybody yo yo
Oh yo yo yo yo
Joy is coming
Aaaah aye ayeh aeh
Joy is coming
Aaaah aye ayeh aeh
Joy is coming
Aaaah aye ayeh aeh
Joy is coming
Aaaah aye ayeh aeh
Congratulations go reach everybody yo yo
E go reach everybody yo yo
Good news no go finish for my household
No go finish for my household
Congratulations go reach everybody yo yo
Oh yo yo yo yo
Joy is coming

Written by:
Msughter Shaapera

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Shapy

View Profile