Samlary - Pain

Oh ah eh
ah ah ah e yeh
Been through many shit
Been through many problems
Even money self no fit solve them
Many many shit my ear don Dey hear
Even body self go start to dey fear
That's why I gat stand and then take my cross
Make them ear my word all over the world
Leave this little boy cuz it's my turn
Leave this little boy cuz it's my turn
So many tears but no one cares
No messages from my best friends
Ohun to ma so
Talo fe je
Ohun to ma so
Talo fe je
So many tears but no one cares
No messages from my best friends
Ohun to ma so
Talo fe je
Ohun to ma so
Talo fe je
So I don know say
All the pains that am going through
I know very soon
Demma take a flew
Take a flew
Demma take a flew
Take a flew
So I don know say
All the pains that am going through
I know very soon
Demma take a flew
Take a flew
Demma take a flew
Take a flew
Many people look down on me
Mo sha Ise sha ise
Mio de tun ri money
So many things wey dem talk Kokanmi
As long as am living like no somebody
Very soon mo ma gbera
Where money make I chase am
No time to check time
Knock knock knock
Make I check am
No time to waste
Trying elevate
Chop make I chop
Make we all gather dey eh
Every day by day
Make this hustle pay
Ki Omope ma gara
Ki omope jadetan
So many tears but no one cares
No messages from my best friends
Ohun to ma so
Talo fe je
Ohun to ma so
Talo fe je
So many tears but no one cares
No messages from my best friends
Ohun to ma so
Talo fe je
Ohun to ma so
Talo fe je
So I don know say
All the pains that am going through
I know very soon
Demma take a flew
Take a flew
Demma take a flew
Take a flew
So I don know say
All the pains that am going through
I know very soon
Demma take a flew
Take a flew
Demma take a flew
Take a flew

Written by:
Sam Samlarry

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Samlary

View Profile