McDayveed - Questions

Play it like your life depends on it
Yeah yeah, yah yah
Yeah yeah, yah yah
Gbedu is coming

Plenty problems
With no solution
I just want to know
When will it end
Say me i wan off myself
But i getti Mama wey love me
This life of a thing dem
No tell me say na so the level go be
As i dey try run my race
Plenty hurdles wan disturb me

Mr. Bartender pour me a cup
I wantu drink all
My sorrows away
The tin wey dey do me
Omo e too strong
Abeggi give me something strong

Mr. Bartender pour me a cup
I wantu drink all my problems away
The tin wey dey do
Me omo e too strong
Abeggi hmmm something strong

Plenty Questions
With no one to answer them
I getti plenty Questions
With no one to answer them

Plenty Questions
No one to answer them
I getti plenty Questions
Shey you go help me answer them

Suffer suffer no good oo
Poverty issa bastard
Until i get money
The goal is to hide your face
So i be in my corner
Steady on my grind
Wondering when
When is the right time
I no fit lie
I got a billi on my mind
And my demons
Are getting harder to fight

Mr. Bartender pour me a cup
I wantu drink all my sorrows away
The tin wey dey do me
Omo e too strong
Abeggi give me something strong

Mr. Bartender pour me a cup
I wantu drink all my problems away
The tin wey dey do
Me omo e too strong
Abeggi hmmm something strong

Plenty Questions
With no one to answer them
I getti plenty Questions
With no one to answer them

Plenty Questions
No one to answer them
I getti plenty Questions
Shey you go help me answer them

Plenty Questions
With no one to answer them
I getti plenty Questions
With no one to answer them

Plenty Questions
No one to answer them
I getti plenty Questions
Shey you go help me answer them

Written by:

Publisher:
Lyrics © Sentric Music

Lyrics powered by Lyric Find

McDayveed

View Profile